Here is a joke sent in by Blessing. I am dedicating it to you just so that your new year will be full of laughter...
Abeg no laugh too much.
Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yesterday sell am; come take some of the money buy China phone ! now am in bigger trouble !!!
1. The battery go full after only 3 minutes of charging.
2. The phone get T.V, touch screen, Nail cutter, Firelighter etc.
3. I fit write text message with a toothpick sef.
4. The spelling get mistakes e.g Nokla, Blackderry, i-pon, Samsang, etc.
5. When aeroplane pass e go record " one missed call "
6. When a trailer horn; e go show " charger connected"
7. When Chinese man pass e go show: " one bluetooth device found "
8. When fine gal waka pass, e go show " new app detected, download now "
9. When ugly gal pass, e go show, " virus detected "
Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me for screen : " no contact found ".
Hope I cracked you up.
Have a great evening.
Awwww very funny u madam Muna.thanks somuch
ReplyDelete